‘You are an Oloriburuku fellow’ Laide Bakare tears controversial actress, Tonto Dikeh

Actress Laide Bakare has slammed her colleague, Tonto Dikeh and called her an Oloriburuku meaning a stupid or mad person.

It all started on Monday, May 30, 2020, when Laide Bakare announced that she will be releasing a book to clarify how she became self-made through hard work and not sleeping around as rumoured.

In retaliation, the popular Instagram blog, Gistlover vowed to spill dirty secrets about Laide Bakare’s source of wealth and the different men she is romantically involved with. The gossip platform also vowed to expose other female celebrities like Tonto Dikeh, Iyabo Ojo and more.

“For those women who are waiting for your oloriburuku book wey you wan launch so you won’t mislead them and to tell you that except I choose to look away, no person story wey I no know for una industry except say the story no interest me. Laide has one of the most dirtiest story for Nollywood, her story d.irty gan, all these upcoming olosho Dey learn work.

As it is now, Na you go koba all your other colleagues ooo, be like say una forget say some of us don Dey before the days of instagram, OG BEFORE IG all the oriburuku wey una do back then too, be like I go get time upload everything for our website soon, you know Some of these yeyebrities were definition of olosho back then, but because social media no Dey, nobody to put them in check , i go re open everybody matter now, shey Na Jaiye kuti matter ni, mercy Johnson , oshodi oke, Remi surutu, ini edo, Bukola Aruga, Clara chukura, Tonto Dike, Iyabo ojo, mercy Aigbe , Funke Akindele, Toyin Abraham,Sola Sobowale, the list is Endless oooo, by the time I go commence that our website, dead body go surplus, una go begin pick all una favorite for ground like this , nobody be saint ooo, just be say some of them don cool down now, as they are aging and social media is everywhere, if I post all the story wey I know today , some of una go see una favorite una no go greet them again.

Stories Dey ground ooo but Na time no Dey and some Na old gist wey don pass but As laide olobo micro wave wan take me down memory lane now, person wey no but go pay, laide your own won’t be on the website , Na for here , Laide Dey talk about secret …I laugh in Swahili ….My Dear Alhaja Olobo microwave, I Dey come, those website gist wey I wan update for new GLB members wey just Dey join us, thank you for reminding me ooo, I will get to work. I Dey come”

Tonto Dikeh sarcastically commented under the post saying “Jesu’’ Why this person Dey make you remember me nah!!! Abeg Oba small Girl… E no go better for these people wey make you remember me!! Chia see me see trouble”

And in anger, Laide Bakare responded to Tonto Dikeh’s post by calling her, an Oloribuku person.

If the content contained herein violates any of your rights, including those of copyright, you are requested to immediately notify us via news@freelanews.com

About Freelanews

Freelanews is a potpourri of news, entertainment, business, events and photos. This is no fake news.

Check Also

No body parts missing from dead aboki, Celestial church presents fresh facts about Ajah arson

Contrary to the false narrative of human sacrifice as the reason behind the razing of …

Leave a Reply

Verified by MonsterInsights